RENEWED HOPE😂🤣😂🤣 TO TRUST WETIN DEY SMELL!!!!! DEY PLAY🤣😂🤣😂
MP3•منزل الحلقة
Manage episode 411992022 series 3471434
المحتوى المقدم من Caroline Aina and Sir Lenzo. يتم تحميل جميع محتويات البودكاست بما في ذلك الحلقات والرسومات وأوصاف البودكاست وتقديمها مباشرة بواسطة Caroline Aina and Sir Lenzo أو شريك منصة البودكاست الخاص بهم. إذا كنت تعتقد أن شخصًا ما يستخدم عملك المحمي بحقوق الطبع والنشر دون إذنك، فيمكنك اتباع العملية الموضحة هنا https://ar.player.fm/legal.
Foreign youth call my daddy(President Tinubu) puppet and i nor fit defend am😭😭😭😭 even me know am as fact😂🤣😂🤣 if u doubt am. U explain Y???? Police collect 80million naira in Rivers and na misconduct, but who review tomato na criminal🤣😂🤣😂 Nigerian air(Ethiopian air as partner originally) reduce price pass Air peace😂🤣😂🤣 air peace wan faint🤣😂🤣😂 we dey wait for UAE abi na Qatar instead make we organise and stop d looting going on wt our minerals😂🤣😂🤣 Lagos coastal road project given to HITEC🤣😂🤣😂 The slowest contractor on record in Nija😂🤣😂🤣 how many yias dem take do how many kilometers 4 ozumba🤣😂🤣😂 absolutely NO DUE PROCESS😂🤣😂🤣 Despite the African culture on the front burner in the world🤣😂🤣😂 Tinubu culture minister dey campaign for dead grammy to start awards😂🤣😂🤣 Afterall, Tinubu men don say we na poor 🤣😂🤣😂 Wale Edun dey borrow T bills to pay CBN😂🤣😂🤣 but dey OWE China🤣😂🤣😂 i jus tire, abeg, listen, lets reason, we get sense, we know intent, we sabi progress, we jasi pass as dem think, dis government nor pure, epp me share adding ur thinkings🙏🙏🙏🙏 YORUBA MAKE WE GATHER ROUND OH!!!! NA FAILURE WE DEY LOOK SO OH!!!!❤️❤️❤️❤️🇵🇸🇳🇬🇵🇸🇳🇬🇵🇸🇳🇬🇵🇸🇳🇬🤡🤡🤡🤡#nigeria #affritude #moots #inthedaysofsense #africa #podcast #freepalestine #sirlenzosrunnings
…
continue reading
Hosted on Acast. See acast.com/privacy for more information.
185 حلقات