DECORPERATION, DEDOLLARIZATION AND ENAIRA🤣😂🤣😂 JASI PADI MI😁😁😁😁
MP3•منزل الحلقة
Manage episode 423599130 series 3471434
المحتوى المقدم من Caroline Aina and Sir Lenzo. يتم تحميل جميع محتويات البودكاست بما في ذلك الحلقات والرسومات وأوصاف البودكاست وتقديمها مباشرة بواسطة Caroline Aina and Sir Lenzo أو شريك منصة البودكاست الخاص بهم. إذا كنت تعتقد أن شخصًا ما يستخدم عملك المحمي بحقوق الطبع والنشر دون إذنك، فيمكنك اتباع العملية الموضحة هنا https://ar.player.fm/legal.
As becum lai dis🤩🤩🤩🤩 as sampled by Tinubu fallings😂🤣😂😂 THE END OF ZIONISM IS HIA😁😁😁😁 THAT ENDTIME DEM DEY TOK DON RISH ON GOD⚡️⚡️⚡️⚡️ Saudi Arabia don dispose dollars like tissue paper😂🤣😂😂 Yes ,Tinubu carry d mata 4 head, dey devalue naira for d sake of dollars😂🤣😂🤣 but as d analysis show ehn, START TO DEY SELL UR DOLLARS NOW!!!! HINT🔥🔥🔥🔥 CHANGE UR CURRENCY TO ENAIRA, NA CBN GET AM AND NA STORE OF VALUE⚡️⚡️⚡️⚡️ As 4 d banks, na dat unbundling of last year we dey go🤣😂🤣😂 dem decorperation sure on God😁😁😁😁 Pls listen and epp share, adding ur thinkings 🙏🙏🙏🙏 I hope wt dis few typings of mine, i don convince una and not confuse una sha❤️❤️❤️❤️🇵🇸🇳🇬🇵🇸🇳🇬🇵🇸🇳🇬🇵🇸🇳🇬🤡🤡🤡🤡 #sirlenzosrunnings #freepalestine #moots #affritude #nigeria #africa #world
…
continue reading
Hosted on Acast. See acast.com/privacy for more information.
243 حلقات