ZAMFARA SENSE🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬 NIJA : BUSHMEAT CATCHING THE HUNTERS😂🤣😂🤣 AFRICA JASI😁😁😁😁
MP3•منزل الحلقة
Manage episode 437312484 series 3471759
المحتوى المقدم من Caroline Aina and Sir Lenzo. يتم تحميل جميع محتويات البودكاست بما في ذلك الحلقات والرسومات وأوصاف البودكاست وتقديمها مباشرة بواسطة Caroline Aina and Sir Lenzo أو شريك منصة البودكاست الخاص بهم. إذا كنت تعتقد أن شخصًا ما يستخدم عملك المحمي بحقوق الطبع والنشر دون إذنك، فيمكنك اتباع العملية الموضحة هنا https://ar.player.fm/legal.
1 DAY BUSHMEAT GO HUNT THE HUNTER📢📢📢📢 Afrobeats run am sinccccce😁😁😁😁 Nija Ninja e sef and 2 baba sing am( sound sultan of blessed memory) ⚡️⚡️⚡️⚡️ Dat song na d new action fim in Zamfara lai dis🤣😂🤣🤣 The people as the bushmeat gather go find dem problem for inside forest🤣😂🤣🤣 gee dem bera beatings🤣😂🤣🤣 who police and army dey fia oh🤣😂🤣🤣 wo, our problems dey for city jare, na Abuja dem plenty pass🤣😂🤣🤣 shebi na people dey Zamfara, we go know if na animals dey Abuja and other places soon⚡️⚡️⚡️⚡️ IN ODA NEWS, JUSTICE 4 MOHBAD IS JUSTICE 4 US ALL⚡️⚡️⚡️⚡️ september makes it 1 yrs, sti police sti dey wyn us 4 Njja🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬📢📢📢📢 dat ITALAWA TINUBU AND COMPANY SEE DIS SEPTEMBER ON GOD ♥️♥️♥️♥️🇳🇬🇵🇸🇰🇪🇳🇬🤡🤡🤡🤡 #sirlenzo #sirlenzosrunnings #freepalestine #moots #affritude #nigeria #kenya #uganda #ghana #africa #congo #sudan #world
…
continue reading
Hosted on Acast. See acast.com/privacy for more information.
251 حلقات