TINUBU :TRAITOR IN ASO ROCK⚡️⚡️⚡️⚡️ VAGABONDS IN POWER😂🤣😂🤣
MP3•منزل الحلقة
Manage episode 422614164 series 3471759
المحتوى المقدم من Caroline Aina and Sir Lenzo. يتم تحميل جميع محتويات البودكاست بما في ذلك الحلقات والرسومات وأوصاف البودكاست وتقديمها مباشرة بواسطة Caroline Aina and Sir Lenzo أو شريك منصة البودكاست الخاص بهم. إذا كنت تعتقد أن شخصًا ما يستخدم عملك المحمي بحقوق الطبع والنشر دون إذنك، فيمكنك اتباع العملية الموضحة هنا https://ar.player.fm/legal.
Rafah under constant bombardments ⚡️⚡️⚡️⚡️ God Pls protect them as our humanity has failed them 🙏🙏🙏🙏 Tinubu say na 62k e o pay🤣😂🤣🤣 eim SGF say e nor fit pay 4 drivers 100k each🤣😂🤣😂 21billion naira 4 VP's residence is most important on Tinubu agenda, make d residence nor embarras d eminence dey b na😂🤣😂🤣 e go sti waive taxes for d colonisers🤣😂🤣🤣 e say na food and drugs dem dey bring🤣😂🤣😂 since we wey get plenty land nor fit grow anything without dem bandits😂🤣😂🤣 as JASI, local(traditional)healers are doing wonders✅️✅️✅️✅️ The story is inside, Pls listen, tok put, yawa dey load, dem go collect🤣😂🤣🤣 na to follow warn dem b dis i do⚡️⚡️⚡️⚡️ Wen police don dey beg, casala don near🤣😂🤣🤣 d VIPs dem jus too stupid to know ni💃💃💃💃 epp share adding ur thinkings on God❤️❤️❤️❤️🇳🇬🇵🇸🇳🇬🇵🇸🇳🇬🇵🇸🇳🇬🇵🇸🤡🤡🤡🤡 #sirlenzosrunnings #freepalestine #affritude #moots #nigeria #africa #world
…
continue reading
Hosted on Acast. See acast.com/privacy for more information.
201 حلقات